I Will Give You My Heart Tiktok Lyrics By Ebony Reigns. Main song words are I go give you my heart, give you body Do anything for you Sacrifice my life to be your wife Im gonna be there for you.
I Will Give You My Heart Tiktok Lyrics
If you break my heart i go date ur fadaBony pon disDanny beatzThe 90s badgyal trend
See i heard them say, heard them sayBoy you a playerYou dey score like messi play like kakaDribble like WakasoYou dey like barcelona, real madridArsenal, Man U , ChelseaI go give you my heart, give you bodyDo anything for youSacrifice my life to be your wifeI’m gonna be there for you
2xBut if you break my heartI go date ur fadaYou gonna be my sonYou go call me your mother
Aww kofi ehEcoute moi kofi ehAww kofi ehS3 me kasa ah ti3 me ehMi nlovi ehMi dientse mi lovi ehMi nlovi ehS3 mi kasa ah ti3 me eh, ti3 me eh
2xSee the love I have for you(3x)It’s for nobody else but uBakasi you know sey i get am oBobbie stand you know sey I own am oAnd no style dey wey I no sabi do am oMe i no like versaceAnd i no like DesignerMe i no like ferrariAnd i no like bugatti
I go give you my heart, give you bodyDo anything for youSacrifice my life to be your wifeI’m gonna be there for you
2xBut if you break my heartI go date ur fadaYou gonna be my sonYou go call me your mother
Aww kofi ehEcoute moi kofi ehAww kofi ehS3 me kasa ah ti3 me ehMi nlovi ehMi dientse mi lovi ehMi nlovi ehS3 mi kasa ah ti3 me eh, ti3 me eh
Skeleba skekelebaSkekeleskeskekeba(2x)AaiBakasi you know sey i get am oBobbie stand you know sey I own am oAnd no style dey wey I no sabi do am oMe i no like versaceAnd i no dey DesignerMe i no like ferrariAnd i no like bugatti
Aww kofi ehEcoute moi kofi ehAww kofi ehS3 me kasa ah ti3 me ehMi nlovi ehMi dientse mi lovi ehMi nlovi ehS3 mi kasa ah ti3 me eh, ti3 me eh
Skeleba skekelebaSkekeleskeskekeba(2x)Aai
Michael Jackson Song Mamase Mamasa Mamakusa Lyrics
Related
Visit Magao Magazine for more lyrics.