You Want To Chill With The Big Boy Lyrics Goya menor Nektunez Ameno AMPIANO REMIX. You want to bamba You wanna chill with the big boys Na you dey run kiti kiti You dey run kata kata No fit drink water drop cup.
You Want To Chill With The Big Boy Lyrics
You want to BambaYou wanna chill with the big boysOya menoAmenoOyadepe kirinKekedimi Yana KukirinHelp me tell them how the thing goesHow the thing goesShebi meka tamoaSay my pikin don go join cult
You want to bambaYou wanna chill with the big boysNa you dey run kiti kitiYou dey run kata kataNo fit drink water drop cupShey you see how the thing goes
Do school go school you go dey press toolsAnd na the parameters you wan dey tooSee even your papa no fit save youFor all the calamity wey him pikin don doAll the ni^^as don dey find youBecause that ni^^as wey you peffe don puffShebi meka tamoaSay my pikin don go join cult
You want to bambaYou wanna chill with the big boysNa you dey run kiti kitiYou dey run kata kataNo fit drink water drop cupShey you see how the thing goes
Because you made it to the top throneLet me see what my godfather can do??We promised not to fight againNot to do anything that will hurt againCos if he do na him he say e go hot againAnother time you go run againShebi meka tamoaSay my pikin don go join cult
You want to bambaYou wanna chill with the big boysNa you dey run kiti kitiYou dey run kata kataNo fit drink water drop cupShey you see how the thing goes
All My Favorite Songs Are Slow And Sad Lyrics
Related
Visit Magao Magazine for more lyrics.